CONVERSATION BTW ?#?EBOLA? AND ?#?AIDS?

Forum 9 years ago

CONVERSATION BTW ?#?EBOLA? AND ?#?AIDS?

CONVERSATION BTW ?#?EBOLA? AND ?#?AIDS?
[ads4]

AIDS: Bros na wah for you oo, u just
come
everybody dey fear you like death, wia u
get ur
own from.
EBOLA: Ha ha ha, I told u that tym now,
say make
u
wait ,make u neva commot, u no gree, u
rush
come out, e no tey doctors tidy u...bt
see me now, the patient dog, eats the
fattest
bone.
AIDS: na wa ooo, everybody dey fear oo,
nobody
dey near person wey u catch
oo, but me, if i catch
someone, no one go send, people go
dey even
chop wit am, hug am, even 'sleep' with
am sef,
without
issue.
EBOLA: Bros i ready come, u know native
doctor
wey do ds juju for me? I dey
pursue somebody sef even if im don
die...u no fit
carry person wey I kill from state to state
like dat
oo.
AIDS: Even hospital sef dey fear u oo, if
dem
carry ur victim come hospital, d
hospital don close be that, bt me,
everybody go
dey go
normally like say i no dey dia sef.
Ebola: Bros, no be me do u oooooo,
na only you waka come naaa.
AIDS: ur case tire me ooo, I wan be like
u oo, u
just make me look like kindergarten.
Even me
dey fear u cos u fit catch me
sef........
OKAY OKAY
but know sey, all these death u
are
sharing,
remember that
'dia is GOD oooooooo!

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related forums
EPL: Arsenal have to be in conversation to sign Mbappe – Arteta
Forum | 2 months ago

EPL: Arsenal have to be in conversation to sign Mbappe – Arteta

Famous Rapper Nicki Minaj Reveals The Final Conversation She Had With Her Late Father Before His Death In A Hit-And-Run
Forum | 3 months ago

Famous Rapper Nicki Minaj Reveals The Final Conversation She Had With Her Late Father Before His Death In A Hit-And-Run

I Felt Inspired After Having Conversation With Portable – MC Oluomo
Forum | 4 months ago

I Felt Inspired After Having Conversation With Portable – MC Oluomo

BBNaija All Stars: I Have Gone Down There And I Know You Enjoyed It - Conversation Between Cross And Kim Oprah Causes Stir (Video)
Forum | 7 months ago

BBNaija All Stars: I Have Gone Down There And I Know You Enjoyed It - Conversation Between Cross And Kim Oprah Causes Stir (Video)