I Never Knew Power Outages Occur Abroad — Actress, Lilian Afegbai Laments

Forum 1 year ago

I Never Knew Power Outages Occur Abroad — Actress, Lilian Afegbai Laments

Lilian Afegbai, the Nollywood actress, has cried out over the unstable power supply system in South Africa.

https://i0.wp.com/storage.waploaded.com/images/9b12a9c45ac3c36f6e5742fa41fb8221.jpg

The thespian said prior to her recent trip to South Africa, she never knew power outages occur abroad.

She took to her Instagram live session to share her bitter experience with power outages in South Africa.

She said, “Any small thing them go take light oh; four hours, six hours. They go tell you say them go take am at intervals, them go dey send you messages. They come give am one name say na load shedding. Wetin you dey shed for the load? NEPA take light abi NEPA no take light?

“And wen dem take this light for here, no network, data everything no dey work. I go cinema dey watch movie dem take light…And for house, dem no get generator except like all these proper established places.

“Our own [for Nigeria] sef if light goes off we dey get network but here you no fit communicate, you no go get network. For my house [in Nigeria] even if them take light, I go on my gen. But here no gen to on…

The last one wey happen, I no when, I don dey darkness since, I dey wait to watch TV, my phone, everything don off, as dem bring light, I just go outside ‘NEPA don bring light oh!’. My neighbour come dey look me like say I dey mad.”

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related Forums
Actress Lola Alao Recounts Humiliating Slap While Doing Caregiver Job in Canada
Forum | 1 day ago

Actress Lola Alao Recounts Humiliating Slap While Doing Caregiver Job in Canada

Power Ballad: Paul Rudd, Nick Jonas to Star in Musical Comedy
Forum | 3 days ago

Power Ballad: Paul Rudd, Nick Jonas to Star in Musical Comedy

Actress Peggy Ovire Celebrates Her Husband, Freddie Leonard On His Birthday
Forum | 3 days ago

Actress Peggy Ovire Celebrates Her Husband, Freddie Leonard On His Birthday

Toke Makinwa Laments Economic Hardship
Forum | 3 days ago

Toke Makinwa Laments Economic Hardship